Numerous Nigerian women are voicing their discontent with Moses Bliss, a well-known Nigerian gospel artist, for opting to marry Marie, a Ghanaian woman residing in the UK, instead of choosing a Nigerian partner.
In a video circulating on social media, an unidentified woman criticizes Moses Bliss, expressing her belief that his choice indicates a lack of appreciation for Nigerian women who helped him to rise to fame.
The woman anticipates potential challenges in Moses Bliss’s marriage, drawing parallels with the experiences of other celebrities.
“Moses Bliss, well done o… your shame dey shame me but you no know. Abi women don finish for Nigeria? You no see Nigerian woman marry again, na Ghana girl you come marry abi? Because she born for UK, for your dream! No worry, dem go soon serve you breakfast. You see am so? As una no get respect for Nigerian girls, another tribe go put pepper for your eyes. When you dey start your music career na Nigeria e start, abi? All the occasions wey you dey go for Nigeria, na Nigeria help your life abi? All the money wey you make for life na Nigeria help your life abi? All the women wey you dey feature for your video na Nigeria girls abi? But when e reach to marry, na Ghana lady you go marry.”
She further highlights that Moses Bliss achieved fame with the support of Nigerians, but when it came to selecting a life partner, he opted for a Ghanaian.
Consequently, she anticipates that Moses Bliss will soon face the repercussions of favoring a Ghanaian lady over Nigerian women.
“No worry, your cup go soon full. When e full, na only you go drink am. As una no value Nigerian girls, na so another tribe go put pepper for your eyes. See how you dey sing for her as if you dey sing for virgin. Another man fit do you yeye, na im you come put for house like government work. As you dey sing for this Ghana girl, you fit sing for Nigerian girl like that? Na Nigerian girls get power, abi? As you go meet Ghana girl, na so you dey sing for her like you dey sing for one better person. Your business na my business o, because na you carry am come social media, so we go follow you treat am well. Women plenty for Nigeria, you no see anyone marry, na Ghana girl you go marry. Because she born for UK, and so what? Nigeria men no dey generous for we women for Nigeria. You never go value wetin you get until you lose am one day. Nigeria me, learn to value your women!” she said iin a video
Nigerian gospel artiste, Moses Bliss Uyoh Enang officially proposed marriage to his Ghanaian girlfriend, Marie Wiseborn, who is based in the United Kingdom (UK).
The news of Moses Bliss proposing to his girlfriend dominated conversations on social media after he shared pictures and videos of how he proposed to his Ghanaian girlfriend on his Instagram page.
Many have expressed joy and wished them well while others ladies who were probably crushing on him are jealous.